- 歌詞
- 專輯列表
- 歌手介紹
eLDee
-
Professional
[Intro] OlaDELe e,e,e,e,e and eLDee e,e,e,e,e. O yes! We don come. We don come, come. Trybe records na we.
[Verse 1] Make I tell una story. This girl wey we see. O boy, she dey take am like professional. O boy see that babe wey dey stand for back. With the big round yansh and a nice attach. She wear red and black? She wear red and black. If I get small chance I go by am shack. No be the one wey I carry go yesterday? As I see am for here, I dey take am play. O boy, she take am like professional.
[Chorus] Dem go gather bobbie and dem dey carry bottom. You go see them for club. Dem dey wait for aristo to come. Dem go enter motor. You go think say na juve dem be. But o boy, she take am like professional. She dey take am, like professional
(x5). She dey chop am like professional (x5).
[Verse 2] Oya see dis one. Omo na sweet sixteen. No jock yourself, she don born pikin. She don born pikin? Like 4 pikin. If you no need wahala, just leave the thing. She dey cook, she dey clean, she dey find daddy. Three boys, one girl, who you wan marry. Emi? I go run like professional.
[Repeat chorus]
[Bridge x2] Ye, ah, hey, ah, hey. O fe pa mi o. Ye, ah, hey, ah, hey. Ewa gba mi o.
-
|