- 歌詞
- 專輯列表
- 歌手介紹
eLDee
-
Bosi Gbangba
Trybe records...el d e e e Imo take y'all to the roots on this one
[Verse 1:] Oh girl as I see you dey waka Everybody dey look your baka Dem dey wonder how dem fit to touch your heavy something Last time when you take my number You talk say you go holla But you put me on a long thing
[Bridge:] Today na today You no go escape I go put you for corner I'm ready for you Today na today You no go escape Mo ti ready la ti taa tan But before then
[Chorus:] Bosi gbangba ka jo (3x) Ta ba she tan o Bosi koro ka fo (3x)
[Verse 2:] O fi e sinu Honda She omode ni e? I wonder Sho fe wa hummer? Fo lo yankee fun summer? Eh,..on te brake Instead ko wa, wa je cake Mma toju e lo ti ti lai lai lai lai o
[Repeat Bridge:] [Repeat Chorus:]
If na your wife make you hold am hold am If na your girlfriend hold am hold am If na somebody own o, touch am softly softly If na your wife make you hold am hold am If na your girlfriend hold am hold am If you see somebody with another man own, tell am say..
Fi iyawo oni iyawo sile (4x) Tell am say Fi iyawo oni iyawo sile (4x)
[Repeat Bridge:] [Repeat Chorus:](2x)
Thank you Naija DJs for playing my song E se! Thank you thank you my love is too strong mo wa dupe
Thank you naija DJs for playing my song E se Thank you thank you, My love is too strong Nitori pe
(2x) Even when i no dey there.. Una dey play am Mo rin irin ajo lo Una still dey play am o
This song is dedicated to every DJ that ever played my record In my presence, in my absence Every TV station, every radio station And most especially the FANS who stay ever faithful Ten years and Im still doing it It's trybe records baby!
[Repeat Chorus:](2x)
Oladele...TKO....el dee e e e e e e
And to all y'all who thought I was done I'm just getting started
-
|