- Lyrics
- Album list
Runtown
-
Successful
Eh! Eh heh! Eh! Oya Runtown wake up in a brand new bugatti Oya Runtown wake up in a brand new bugatti Oya Runtown wake up in a brand new bugatti Head to my toe Na cavani Started from the gutter Now dem know me Dem know me Six figures dem coming All about the money Ba turenchi Me back down Iro ni Wizzy pro on the beat And the boys Shut down Naija to Hong Kong too Can't you see the money pilling too I came in the game with one t-shirt, one shoe, no motor Right now, we balling too Oya as dey na mi aliverse In at the bed I be animal too In at the back of the benz I dey give all the girls And dem call me the baba too Runtown Two baba too See the ladies dem love me like eye pencil My music dey make dem dey Find more lyrics at ※ Mojim.com Hmm. Hmm. too Eh! I love you Instrumental... Successful Successful Eh heh! Emi omo jesu I am thankful Successful Eh! Successful Eh heh! Emi omo jesu Eh! Baba I am grateful And go tell your favourite singer To retire Runtown is on fire On fire Now we run the entire empire Free styler Money in the bank No dey backfire I make your favourite singer expire Eh! expire Ha, ha, ha Runtown You already know.
-
|