- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Falz( Folarin Falana )
-
Baby Boy
Yea, old soldier no go die Baby boy no go tire oh Face cap pelu sunshade We are in the club house on a sunday Star player loun ball oh You go know we make money, no be small oh And our babes no go old oh… Bobby no go fall oh Young blood, you can see in our conduct Awon babes kosi superghetti pelu bum short Comfo… this your body go be soft work Jeka joma jigi, mio raye gbogbo long talk young blood, short nikka pelu long socks No be boy swag, if you gat it put your 1s up I heard they say our attitude is pompous Our paro no dey end e be non-stop for life
Baby boy for life I'm a baby boy I'm a Baby boy for life Baby boy for life I'm a baby boy I'm a Baby boy for life Baby boy for life I'm a baby boy I'm a Baby boy for life Baby boy for life I'm a baby boy I'm a Baby boy for life
Open roof in the Mercedes, so that we can wave the enemies Sweet 16 with the energy Wetin we dey find for cemetery If we never show ko si parry, ah She'mo pe'wa loni faaji Even when i turn father oh… Ko'sarugbo ghana oh Young floyd, motiri pe omo yen beautiful Two hands up, moti wole pelu three two Fine girl if you want it then you jump on it Why you tryna hold me down, i no wan commit You say am selfish, cus i no dey sell dreams Don't you think that, that's a little extreme Player l'omo they boy is on the first team Even when we be 90, boys wil be flexing for life
Find more lyrics at ※ Mojim.com Baby boy for life I'm a baby boy I'm a Baby boy for life Baby boy for life I'm a baby boy I'm a Baby boy for life Baby boy for life I'm a baby boy I'm a Baby boy for life Baby boy for life I'm a baby boy I'm a Baby boy for life
Ma lo pemi ni' uncle, Mole ma lo da'un Malo rope moti dagba, moshi wa ni town Dark skin beauty on my left like am the man Private jet life, oshi wan ni plan Omoge la'nfe, we no dey carry mummy We be fluxing with the long mama charlie money when we balling on you, we do it marvellously Shower blessings on strippers in your bachelor seat I don't holla, i come silently Girls wan dey wakka with the young RMD You hot chalie, shey you'll come la'le Am just out here scouting or more talents In the front aspect, is my core target Make the face fine make the body come perfect I gather fine babes like say i dey run pageant I never get tired, is because
I'm a Baby boy for life Baby boy for life I'm a baby boy I'm a Baby boy for life Baby boy for life I'm a baby boy I'm a Baby boy for life Baby boy for life I'm a baby boy I'm a Baby boy for life Baby boy for life I'm a baby boy I'm a Baby boy for life
-
|